Home » Lyrics » Runtown – Things I Know Lyrics

Runtown – Things I Know Lyrics

Runtown – Things I Know Lyrics

Steady trying ,dem ah trying to kill my vibe
I no get time for no fucking parasite
I just want liquor and likkle bit of ice
Money and my peace i never compromise
Me know say talk is cheaper
We no send dem attention seeker
Xxl the gyal dem ah ginger

My baby you for signal me make I know
My baby you for ginger me make I know
I can feel it coming closer ,yeah
I can feel it coming closer ,yeah

Chorus
E be like Congo aso
I stand on ,what I know
Come make i tell you the things I know

Faaji na turn by turn
My baby fine fine fine
Give you my time time time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn

It’s the way she move body o
Na the way she Jubadi
It’s the way she move body o
Baby softly move body

Verse 2
See the way I’m feeling right now
Issa vibe say no money can buy
And Shoulda been a crime when she whine
Fit kill mankind
Why you do that
Tell me why you do that
You should see the way ,
she Dey do the rumba
You should see the way
Her body Dey maneuver
Kokoko
Wetin she gimme chop ,I don’t know
Know say I pull up when she want want want
Oh no

Chorus
E be like Congo aso
I stand on ,what I know
Come make i tell you the things I know

Faaji na turn by turn
My baby fine fine fine
Give you my time time time
Oya listen the things I know
Faaji na turn by turn

It’s the way she move body o
Na the way she Jubadi
It’s the way she move body o
Baby softly move body

YouTube video